Dem Don Sama Court Case For Man Wey Name Im Dog Buhari.

Dem don sama court case for 40 year old Joachim Chinakwe wey give im dog Buhari for Sango Magistrate Court, Ogun state.

Dem arrest am for Ketere area wey dey Sango Ota for August13th after im neighbour report am.
Read Am Here

Leave a Reply