Before-before transgender woman, Antonio Prodegy wey her woman name bi Riri Nicole, for Savannah Georgia, take im facebook page to share us testimony as God change him life and changing am from transgender woman back to im straight man sef within 5 months.
Transgender Woman Don Turn Herself Back To Man Wey She Bi Before, Say She Don Give Im Life To Christ
Transgender Woman Don Turn Herself Back To Man Wey She Bi Before, Say She Don Give Im Life To Christ
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Abike Dabiri-Erewa wey bi the Senior Special Assistant to oga …
Abike Dabiri-Erewa Don Support Aisha Buhari Untop Say Police Dem Dey Intimidate Timi and Busola Dakolo
Panic griped the people of Enugu over the weekend, especially …
Herdsmen Invade UNN Campus
Argentine football team don take their Twitter handle to confirm …
Lionel Messi Don Go Back Go Join Argentina Team!
The Publisher of Genevieve Magazine, Betty Irabor, don take her …