The Publisher of Genevieve Magazine, Betty Irabor, don take her social media , Facebook to advise women dem, make dem dey take their marriage vow serious.
Marriage Vows No Bi Shere-Shere, No Bi Nursery School Rhymes Betty Irabor
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Nawa ooooo!!! 419 full people head shaa… One Twitter user …
Make Una See The 419 Method One Woman Dey Use Make People Cook Free For Her For 2 Years
Nollywood actor, Uche Maduagwu don call out Davido. Davido react …
Marry Chioma Within 21 Days Or… Uche Maduawgu Don Tell Davido
Naija actress, Tonto Dikeh don put mouth for the fight …
Aunty Kemi ,Abeg Leave Linda Alone- Tonto Dikeh
Oga vice presido Yemi Osinbajo don yarn say oga Presido …