PDP Na The Only Party Wey Fit Repair Naija Economy – Akwa Ibom Gov.

Akwa Ibom State Governor Udom Emmanuel yarn say Peoples Democratic Party (PDP) na the only party wey fit take Naija out the economic problem wey e dey face.

Him say PDP don ready to claim Edo from  All Progressive Congress (APC),wey bi the rulling party.

Leave a Reply