See As Crowd Gather For Airport Untop Say, Ooni of Ife And Im Wife Dey Commot Go US

Ooni of Ife, Oba Enitan Adeyeye Ogunwusi, and im beautiful wife, Olori Wuraola dey comot Naija go US.

 This photo na all him aides and peole wey go miss their ooni as dem escort am go Murtala Mohammed International Airport Lagos for this morning.

Nawa o

One Response

Leave a Reply