I No Dey Do Journalism Work Again And I Beg Una Naija Celebs, & Una Fans, Make Una No Vex-Kemi Olunloyo.

She yarn this tori for her websiteHERE say she no do journalism again say no bi say anybodi force am make she stop oh, but na choice

 as she bi wan concentrate on her kids foundation as she bi like to dey helep disadvantage pikins dem.

She come dey beg all Naija Celebs dem and their fans make dem no vex for her and all the tori wey she don carry about dem.

Leave a Reply