Nobody Fit Remove Me From PDP National Chairman Sit, I Remain Gallant – Alimodu Sheriff

Alimodu Sheriff yarn say, from now till 2018,him remain gallant for chair,  as nobody fit remove am from PDP national chairman sit.

He yarn dis,  yesterday as he dey Speak with tori men dem, for the party secretariat.

He come add say, na only court of land fit, wey he go obey.

Leave a Reply