Na 3 Years We Go Take Pay Our $1.7bn Fine -MTN

Naija MTN don yarn say, dem don agree to pay the $1.7 billion(N300 bn) fine wey Federal government sama dem.

The reason why dem dey pay fine na because dem no block 5.1 million sim cards wey people still dey use but never register .

Leave a Reply