Kemi Olunloyo Don Come Again O! She Stil Dey Untop Jide Kosoko Ritual Matta

Kemi Olunloyo wey no dey get good good talk for social media don come again.

Madam Kemi wey bi former -governor’s daughter don yarn say Jide Kosoko pikin dem,  wey Henrietta born for him, dey threaten her over wetin she post before say Jide get hand for im wife death.READ HERE
She come go Facebook to Video  herself and yarn many many tori wey no get head for there, say she get their time well well,  say if na fight dem want,  she go give them.

Abeg Watch The Video For Here

Leave a Reply