I No Get Hand For Hijab Matta-Aregbesola

The man wey dey for Centre of Christian and muslim over hijab, Governor Aregbesola say,  “see me see trouble o”

He yarn say na because im bi true muslim dem bi dey think say im carry hijab matta fir head,  say na jeje im sidin and na couet give Muslim girls dem power to dey wear hijab go school.

E say,  even sef,  im choose SU of the highest order as im deputy Governor.
Im com challenge anybody maje dem bring evidence or show public video of where or when im give female muslims oda to dey wear hijab.

Leave a Reply