Gbege Don Happen! Workers Dem Dey Protest Against Finance Minister Kemi Adeosun

‘Kemi Adeosun must to go!’


Federal Ministry of Finance workers dem don protest for Federal secretariat for Abuja today say make dem sack Minister of Finance, Kemi Adeosun, untop their allowances and entitlements wey dem never pay.

As dem dey protest, the workers dem no alow car enter or go outof the secretariat, until madam Kemi answer them.

Leave a Reply