Change The Change: Naija Yeye PDP Untop Their New Slogan

David Mark wey bi former Senate President don take style style tap into Buhari change slogan o.


He yarn say PDP don change dem slogan to “Change The Change “and una know say PDP – Power bi dem slogan, but now e go turn to PDP-Change The Change.

Naso Naija people dem don take the mata do yeye with thier funny funny commentary. some yarn say PDP don turn copy copy.

 Dis kan mean say, as PDP no fit beat dem, PDP kukuma don dem.

Leave a Reply