Olamide and Don Jazzy both shared the photo on their respective instagram pages and wrote “We are very Sorry for the wahala make una no vex oh. It is our responsibility to lead but then again we are only human and we all make mistakes! #WeAreSorryHeadies #WeAreSorryFans #PeaceAndUnity”
Olamide And Don Jazzy Are Friends Again
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Ghanaian Actress Yvonne Nelson don share advice on Twitter and …
Yvonne Nelson Don Advise Young Sisi Dem For Her Post
The representative of civil society on the Lagos State Judicial …
Lekki: Sanwo-Olu Never Hand Over The Camera Wey Fashola Find To #EndSARS Panel – Adegboruwa
Davido elder brother, Adewale Adeleke, wey marry his wife, Kani, …
Since She Become My Wife, My Blessings Don Triple – Davido’s Brother, Adewale Adeleke Write About His Wife, Kani
Nollywood actress, Elvina Ibru, don reveal say she go like …