Hmmm!
Be your brother keeper as Lagos State Emergency Management Agency LASEMA don tell una wetin una go do if una see anybody wwy wan suicide.
Dem yarn dis for twitter after somebody tweet say suicide fit increase for Lagos, untop dis MMM Kata-Kata