Apostle Suleman Don Yabbis Women Wey Dey Pray For Husband, And Still Dey Ask  For iPhone

Apostle Suleman of Omega Fire Ministries don yabbis sisi dem wey dey pray for husband and still deydask for iPhone say na why most bobos dem dey leave them.

The man of God yarn dis tori for Twitter

Make Una read wetin im yarn :

“Most single ladies are so materialistic yet they are praying for a good husband..you just met a man and already asking for an iPhone. Is that the registration fee to been his friend?”.

one of him follower kon talk about him own experience :

“Sir I met one after two weeks was asking me to place her on monthly salary I refuse then I notice money starts getting lost each time she enters my car until I caught her red handed”.

Apostle Suleman kon reply and write:

“Monthly salary as what?are you civil service and even if you are,what’s her job description and office location?..thank God her true attitude showed up..men should take care of women but marry them first..any role before then is merely supportive”.

Leave a Reply