Justice Maureen Onyetenu of the Federal High Court wey dey Osogbo, Osun state don sentence Professor Richard Akindele, webi Before-before lecturer for Obafemi Awolowo University, Ile Ife.
Tori yarn say na 2 years inprisonment dem givg am untop sau im dey demand for sex to pass one of im students, Monica Osagie.