I Bi Prayerful Person, I Dey Drink But I No Dey Smoke – Actress Lizzy Gold

Nollywood actress, Lizzy Gold don take to Instagram to yarn us small Tori about her life.

Make una read wetin she write:

“Facts you don’t know about me. don’t smoke..But drink life beer…am very reserved…my circle is very smal..and am very prayerful.”

post

Leave a Reply