Apostle Johnson Suleman Don Slam Pastors Dem Wey Judge Sammie Okposo But Kon Dey Post Tribute After Im Don Die

Popular Nigerian cleric, Apostle Johnson Suleman don slam some of his colleagues Dem.

He slam some fellow pastor wey “judge” gospel singer Sammie Okposo when he dey involve in scandal but Kon dey post his photos to mourn him after he don die.

Make una read wetin im yarn:

Now they post his pictures…but never reached out in his trying times..

He told me what pastors did to him and we both wept..

Love has left the church..

We have more ‘lawyers’ who are ready to judge than intercessors ready to restore..

Rest in power my brother..

You conquered!

Leave a Reply