Jesus Don Anoint Tonto Dikeh Belle To Carry My Children Dem – Uche Maduagwu

Controversial actor Uche Maduagwu don reveal say his colleague Tonto Dikeh is the woman wey God don ordain to carry his children.
Make Una read wetin im yarn
“Congrats Tonto Dikeh, Jesus has finally anointed your womb to carry all my pikins. What Oluwa has approved, no KpoKpo Garri herdsmen fit scatter,” .
“So many popular actresses have tried to use juju to date me because of the sweet way I roll my waist. But as for me and my bra, we go follow you,” .

Leave a Reply