Before-before presidential aide, Reno Omokri don warn the Peoples Democratic Party, PDP, say if dem pick the wrong presidential candidate dem give All Progressives Congress, APC presidential aspirant, Bola Tinubu Aso Villa in 2023.
Make Una read wetin Omokri yarn on Twitter.