Make Una Watch Funny Moment King Sunny Ade Slap Backup Singer Untop Say Im Pick Money During Concert (Video)

video don capture the moment ogbonge musician, King Sunny Ade hit one of his backup singers untop say im pick the money dem dey spra as dem fey perform.

Make Una Watch Video Below;

Leave a Reply