My Money Na My Money, My Husband Money Na Our Money- Nkechi Blessing

Naija actress, Nkechi Blessing Sunday don reply one Instagram follower, wey ask why she dey spend her husband money instead of her own .


The actress wey currently dey UK with her husband, Opeyemi Falegan takE to Instagram to share photo of herself with her husband as she announce say na shopping time.


“It’s shopping time, and I get to swipe this man’s card as I want, so please pray for your brother, Ekiti people”
, .

One Instagram follower @ojninalowo wey no like her caption kon go comment section to ask why Nkechi Blessing no fit use her own card for shopping.

This na wetin Nkechi reply ;

“My money is my money, his money is our money? You get it? If you don’t get it forget about it”

Make una See their yarns:

post

Leave a Reply