Fayose Dey Correct When He Warn Us Say Make We No Support Buhari in 2015 – Dele Momodu

Media personality, Dele Momodu don attack President Muhammadu Buhari.
This na after he yarn say Before-before  Governor of Ekiti state, Ayodele Fayose dey very correct when he warn them say make dem no support President Muhammadu Buhari in the 2015 election Wey first bring him to power.
Make Una read wetin im yarn ;
Congratulations to the affable former Governor of Ekiti State DR AYODELE PETER FAYOSE on the wedding of his son OLUWALONIGBA to OLAMIDE ABDUL… He reminded me about how he warned us against supporting BUHARI in 2015. True, he was very right, unfortunately!!

Leave a Reply