Una No Need To Lie To Make People Laugh – Pastor Enenche Don Yarn Comedians Dem (Video)

Pastor Paul Enenche, wey bi Naija man of God , don tell Naija comedians say make dem run from lying when dem dey try to crack joke.

Make’Una read wetin im yarn

‘There are those whose business is to crack jokes to make people laugh and I tell them…You don’t need to lie to make people laugh. There are many genuine stories that are hummorous enough to tell withough fabricating a thing. 

One day I just dey go, I come see somebody for….lie..lie..lie..lie!!!!”

Watch a video below:

Leave a Reply