Woman Wey Dey Wear Heels No Dey Godly- Pastor Don Warn Women And Men About The Things Wey Dem Dey Do Wey Go Lead Them To Hell

One Naija man of God , Pastor Gideon Akande don take to Facebook to yarn say  women wey dey wear high heels dey married to the world and dem no dey modest.

Im also add say men wey dey cut some popular haircut also go end up in hell.

Make Una read wetin im write:

A Christian woman who like wearing high heel shoes is married to the world; she may be in the church, but her soul is in the world. You will NEVER see a godly, chaste and modest Christian lady wearing high heel shoe.”

post

In another post, he wrote: “I repeat, no genuine child of God will comfortably put this devilish haircut on his head. The gods of this world has blinded them until they wake up into eternity with  no room for repentance. NOTE: This warning is not for the world or the wayward Christians but for the remnant elects.”

post

To those wey dey oppose his post, he write:

“When you experience genuine salvation that gives you inner peace and hope of eternal life, I don’t need to speak in tongues to tell you some things are not proper for a child of God.”

“Children of God are the salt of the earth not the sugar of the earth. You know the difference? Salt Christian seasons and is modest and godly. But Sugar Christians, who are the majority, they sweeten, they are sexy and satanic.”

 

post

Leave a Reply