Twitter Ban: Una Dey Hurt Una Self – Lai Mohammed Beg Naija Youths Dem To Stop To Dey Use VPN

The Minister of Information and Culture, Lai Mohammed don beg youths to stop to dey use Virtual Private Network, VPN, to acess Twitter.
He Yarn dis on Tuesday.
Make Una read wetin im yarn ,
“If you are using VPN, you are exposing your data, including your bank account, If you are using VPN and you think you are hurting Lai Mohammed, you are hurting yourself.”

Leave a Reply