Twitter Ban: My Name Na Number Three On List Of Defaulters Dem Wey FG Go Arrest Because Say Dem Tweet – Dino Melaye

Before-before federal lawmaker, Dino Melaye don yarn  the federal government to come arrest him because say im disobey the Twitter ban order.
Make una read wetin im yarn ,
Government list to Police on the Twitter ban, my name is number 3. In an unjust society silence is a crime. Please let’s start.
 
“Government can’t take away our human right”.

Leave a Reply