More Than Six Movie Producers Dem Molest Me Because Say I Bi G*y” – Uche Maduagwu Don Cry Out

Controversial Naija actor, Uche Maduagwu don cry out on social media say more than six producers don molest im because he reveal say he bi gay man.

Im Take his Instagram page to share dis tori

 

Make Una read wetin im yarn ;

“This is wrong. Over 6 movie producers molested me because I am Gay. My back is paining me. I need a doctor”
.

post

 

Leave a Reply