Make Una Go Take Una Second COVID-19 Vaccine Dose – FG Don Tell Naija People

Dem don yarn say make Naija People go for the  the second dose of coronavirus vaccine.
The Executive Director, National Primary Healthcare Development Agency, NPHDA, Dr Faisal Shuaib yarn dis tori for press briefing.
Make Una read wetin im yarn
‘‘We advise Nigerians who have received their first dose to check their vaccination cards for the date of their second dose and ensure that they receive the second dose to gain full protection against COVID-19,’’ .

Leave a Reply