If Your Husband Or Wife No Dey Follow You On Instagram But Dey Follow Their Pastor, Your Marriage Go Soon Scatter  – Daddy Freeze

Controversial OAP, DaddyFreeze don yarn say couples  wey no follow each other on Instagram but dey  follow their pastor go soon scatter.

Make Una read wetin im yarn :

“Your husband or wife isn’t following you on Instagram but is following their pastor… Dear friend, your separation is loading.”

post

Leave a Reply