I Dey Born Again – D’banj Don Yarn As Im Dey Narrate How Im Dey Blessed With Two Pikin After He Lost His First Pikin (Video)

Award-winning Naija singer, D’banj don publicly declare say im dey born again.

The singer  give the testimony for Christian concert for Abuja


Make Una Watch The Video ;

Leave a Reply