Kemi Olunloyo Don Call Out Couples Wey Dey Do Anal S3x

Investigative journalist,  Kemi Olunloyo don call out married couples dem wey dey do anal sex.

Make Una read wetin im yarn ;

“I’m going to be a controversial evangelist just like you call me a controversial journalist. Those of u married or dating couples having ANAL S. X but come on Social Media castigating gays are practicing BISEXUALITY. God did not create the anus for Adam and Eve to FCK. Hypocrisy”

Leave a Reply