We Go Arrest Any Cow Wey We See For The Street In  Akure – Ondo Gov, Rotimi Aleredolu

Ondo State governor, Rotimi Akeredolu don ban open grazing in the state as im yarn say dem go arrest any cow wey im see dey waka on the streets of Akure.

Hm yarn dis tori for recent chat with TVC

Make Una read wetin im yarn

”We are banning open grazing. If I see a cow I will arrest it. They can’t move in Akure town. We wouldn’t allow it. It is not going to happen. We must put an end to it’
‘ .

Watch a clip from his interview ;

Leave a Reply