Make Una See Drama As Two Preachers Dem Fight Untop Preaching Spot For Lagos (Video)

This na embarrassing matta wey take place in Lagos after two preachers dem fight each other untop space to preach.
One bi male and the other na female preacher diz happen for Ikeja bus stop in Lagos state.
Make Una Watch the video :

Leave a Reply