Make Una No Flirt With Me Unless You Dey Single – Uti Nwachukwu Don Warn

Naija Tv host and actor, Uti Nwachukwu don give rules to ladies dem wey dey plan to  flirt with him in 2021.

Make Una read wetin im yarn


”This year, DO NOT flirt with me unless you are SINGLE or posses written permission from your lover to mingle”
,

tweet

Leave a Reply