If You Fall Under Anointing And You Kon Break Anything, You Go Pay – Pastor Warn His Church Members Dem (Video)

One video online don show a pastor wey don warn his members.

The video show the pastor dey warning his members anyone wey fall under the anointing and breaking the church property.

Make Una Watch the viral video

Leave a Reply