Popular Nollywood Actor, Muyiwa Ademola Dey For Hospital

Popular Nollywood actor, Muyiwa Ademola don ask say make una Naija People pray for him after im dey hospitalized.
The veteran actor wey  bi Mr. Authentic take  Instagram to share photo of himself as im dey take drip after suffering from health crisis.
Make Una read wetin im yarn after Sharing the photo ;
“Never posted anything like this before but this is neccessary. Especially because of the numerous commitments ahead.🙏🏽🙏🏽🙏🏽.”

Leave a Reply