If You Bi Woman And You Dey Wear Trousers, The Chance Wey You Get To Make Heaven Na Zero – Naija Evangelist Don Women

Victor Edet, wey bi controversial Naija evangelist don sound note of warning to ladies dem wey dey wear trousers, tights and leggings.

Make Una See wetin he write ;

“THE Cold weather in Europe, America and Canada shouldn’t be an excuse why you should wear Trouser, Tight or Leggings. There are Women who wore skirts in Ancient Day’s in Europe, American and Canada before Satan Introduced Female Trouser.

If you are still wearing Trouser, Tights and Leggings as a Lady, your chance’s of getting to Heaven is Zero. Deuteronomy:22-5”

Edet

Share

Leave a Reply