Buhari Government Na The Worst Ever – Apostle Suleman Don Blow Hot

Popular man of God, Apostle Johnson Suleman don lash out on President Muhammadu Buhari government untop the killings of innocent Naija People dem.
The senior pastor of Omega Fire Ministries International add say Buhari administration don fail on the high agenda wey dem publish wey dem fit take gain access to the heart of Naija ppeople.
Make Una read wetin im yarn :
“4 point of agenda of this govt was anti-corruption, security, economy, and employment. Right now, insecurity at its peak, the economy in shambles, corruption is monumental, unemployment maximal…Worst government ever..may God never let us see this kind again.:

Leave a Reply