PDP Na The Only Best Friend Naija Fit Have- Atiku Abubakar

Atiku Abubakar, wey bi Before-before Vice President and Presidential aspirant don describe The People’s Democratic Party, PDP as the best friend wey Naija People  fit have.

Atiku yarn this tori on his Twitter handle. PDP rule Naija for 16 years before APC come into power in 2015.

Make Una Read His Tweet ;

 Atiku Abubakar says

 Atiku Abubakar says

Leave a Reply