Governor Yahaya Bello Don Volunteer To Be Leader of #EndSARS Protest (Video)

 Governor of Kogi state, Yahaya Bello don ask Naija youths dem to make him the leader of #EndSARS .
Im yarn dis tori on Monday October 19, as im yarn say time don reach for the leaders of the protesters to come out to engage with the government.
Make Una Watch the video below:

Leave a Reply