Nollywood actress, Uche Jombo don place curse with her Twitter page as she dey express sadness say paid thugs dey kill innocent protesters dem.
Make Una read Her tweet :
“Lord this unprecedented time that we are all defending our human rights Please anyone trying to weaponize poverty by paying thugs to disturb and disrupt peaceful protest, Father God hurt/disrupt/dislocate their stolen funds home & abroad #EndSARS #EndPoliceBrutality #EndSWAT”
The actress cum filmmaker also appreciate Twitter CEO, Jack Dorsey, say im create emoji to support the #EndSARS movement.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.