‘Oshio Baba’ Don Turn To ‘Oshio Pikin’: Dino Melaye Don Release New Video To Mock Oshiomhole Untop Edo Election

Adams Oshiomhole, wey bi the Before-before godfather of Governor Godwin Obaseki don become the target of Senator Dino Melaye on Sunday.

For viral video, Melaye don yeye Oshiomhole, as im downgrade his nickname.

Make Una Watch the video below:

 

 

Leave a Reply