Mumu Naija People  -Charly Boy Don Blast Naija Youths Dem Untop BBNaija Show

Before-Before PMan president, Charly Boy wey una sabi am as  Areafather don drag Naija youths dem because dem dey focus on the ongoing BBNaija,  Big Brother Naija show and kon abandon the affairs of the country.


Im Take his Twitter page, to talk about the matter.


Make Una Read Wetin Charly Boy Write:
“I no Understand Naija Youths.

Big Brother Naija:

Erica caught on camera having s*x with Kiddwayya

Comments — 60,700

Likes — 103,000

Shares — 70,800

Nigerian Govt signs power generation contract with Siemens to boost electricity.

Comments — 4

Likes — 2

Shares — 6

Total number of votes cast Big Brother Nigeria 2019 = 170 million.

Total number of votes cast General election 2019 = 27 million. Imagine in all of these is that we still go to bed, have a good sleep and wake up with the hope to meet a Nigeria we didn’t create.

Mumu Nigerians!

My fellow frustrated Nigerian

Youths, make we listen to some

Sense biko”.

Charly boy

Leave a Reply