Messi Na Just Ordinary Goat Wey Dem Suppose Use Do ‘ASUN’ – Make Una See Funny Reactions After Bayern Munich Beat Barca 8-2

Social media users dem don go gaga  after Bayern beat Barca 8-2 in the quarter finals of the UEFA Champions League  yesterday night.

Goals from Bayern’s Lewandowski, J.Kimmich, Thomas Muller, Ivan Perisic, S. Gnabry make  Barcelona team defenseless as captain Lionel Messi no fit help his teammates.
Everybody dey expect player of the year Lionel Messi to score goals and help out his team, but the Argentine player no score one goal.

This don make  Bayern Munich  joins Rb Leipzig, PSG, Manchester City and Lyon for the UEFA champions league semi-finals.

Make Una read some reactions from social media users

Leave a Reply