Funke Akindele Wey Get Good Heart Don Gift Pa James Tear Rubber House After Im Lost His House To Flood

Ogbonge  Popular Nollywood actress, Funke Akindele don come to the rescue of  actor, Kayode OlasehindeAjirebi’ wey una sabi am Pa James after flood take over his house and im cry out for social media .
The actress don give him new house.
 Flood destroy the house of popular Nollywood actor, Ajirebi Kayode Olasehinde, wey dey located for Oke Isagun community of Oke Odo LGA for Lagos  after heavy rainfall.
Na actress Kemi Korede announce Funke Akindele good heart for  Instagram.
Make Una read wetin im yarn :
“On behalf of PA JAMES, I Want to say Big thank you to @funkejenifaakindele for the new apartment given to him by you. God bless you so much for your good heart. your type is so rare..you are a gem. Almighty God will continue to make way for you where there seems to be no way.”
Funke don tell am to take down the post because she like to silently help people, than to receive glory on social media .

Leave a Reply