Father, Let This Boy Suffer For 600 Years – Angry Pastor Don Lay Hot Curse On A Man Wey Call Am  Beggar (Video)

One Naija pastor don rain hot curse on a man after him call am beggar.
For video the pastor lost it and also threaten to ‘remove the man’s teeth’ for the insult.
Make Una read wetin im yarn
“God go punish your papa, I swear I go commot your teeth now. You go suffer for 600 years till you go prison, you go thief, them go catch you”, .
Watch video below:

Leave a Reply