NCDC Don Give Warning To Naija People Wey Dey Drink Palm Oil As Cure For COVID-19

The Nigeria Center for Disease Control, NCDC don ask Naija People wey dey drink palm oil with the hope say e fit stop the spread of Coronavirus to stop.
This na after reports enter few days ago say   palm oil fit stop patient of COVID-19 from infecting other people .
The agency yarn dis tori for post on their Twitter page on Thursday
Make Una read wetin dem yarn :
“The claim that drinking palm oil can stop the spread of #COVID19 is FALSE
 
“To protect yourselves and loved ones from #COVID19 please adhere to guidance from public health authorities and avoid the spread of false information.”

Leave a Reply