I Never Die O! Actress Foluke Daramola  Place Curse On People Wey Dey Carry Rumor  (video)

Actress Foluke Daramola don release a video to address those wey dey spread rumours that she don die.

Make Una Watch video

Leave a Reply