No Man Wan Marry Woman Wey No Fit Cook – Jaywon

Jaywon won put mouth for tori wey dey waka about online about Pastor Adeboye’s advice to men.


Make Una read wetin im yarn


How many men can come out proudly and say my wife doesn’t know how to cook or take care of the house? A real hustler will provide for his family and even employ maid and cook but Naaaaa we are Africans and not just African but proud YORUBA MAN (LOCAL ONE FOR THAT MATTER OO) My wife must sabi cook even if she no go cook all the time but must sabi………

Leave a Reply